• Home
  • Gist
  • Music
  • Video
  • Contact Us
Saturday, May 21, 2022
Ghana Loaded
Advertisement
  • Home
  • Gist
  • Music
  • Video
  • Contact Us
No Result
View All Result
  • Home
  • Gist
  • Music
  • Video
  • Contact Us
No Result
View All Result
Ghana Loaded
No Result
View All Result

Kayode Omosa Ft. Tobby – Wuru Wuru No Dey

Ghana Loaded by Ghana Loaded
September 23, 2020
in Music
0
Kayode Omosa Ft. Tobby – Wuru Wuru No Dey

 

As a child carries the genes and reflects the same nature of the parents, so are we a reflection of our everlasting father – Christ Jesus; in like manner our song must be a reflection of our identity in Christ. Whatever He has, same we have and whatsoever is not in Him is not found in us and that’s why we are bold to sing “Wuruwuru No Dey” from The Message Gospel platform powered by Dunack Music.

 

 

DOWNLOAD SONG

http://streetrequest.com.ng/wp-content/uploads/2020/09/Kayode-Omosa-Ft.-Tobby-Wuru-Wuru-No-Dey.mp3

 

 

 

Lyrics: Wuru Wuru No Dey – Kayode Omosa

When papa God looks at me na wetin e go see
JESUS
When me sef look at Him na wetin I go see
JESUS
When me sef look at me
Na wetin I go see

I no see wuruwuru
Wuruwuru no dey
I no se yanmayanma
Yanmayanma no dey
I no see corny corny
Corny corny no dey
I dey see JESUS reigning
Everyday in me

Me and JESUS e
We reflect each other
I no be bastard e
I resemble my papa
Anything wey e get
Na the same me I get
Things we no dey in Him
That rapala into my life
As I dey look at Him
Na so them dey disappear
And as I dey look at Him
Na so so disappear

Chorus:

If you never see this kind things before
Me I go tell you sey na God
Oh Lord you give me shelter (eternal home)
When me no get place to stay
Oh Lord you be my father (everlasting father)
When me no get papa
Me I never see this kind thing before
Papa e

Repeat Chorus and Verse 2:

Tell me what you see
I see Jesus

All my children tell me what you see
I see Jesus

Papa mama tell me what you see
I see Jesus

Everybody tell me what you see
I see Jesus

We are bouncing in the Lord everyday
Bouncing in the Lord

We are shining in the Lord everyday
Shinning in the Lord

We are growing in the Lord everyday
Growing in the Lord

We are reigning in the Lord everyday
Reigning everyday

Jesus plus nothing
Equals to all things
If you add Jesus plus something the answer will be nothing.

Tags: kayodeomosatobby
Previous Post

Wizkid – No Stress (Instrumental)

Next Post

Dj Yk – Cash App Waa

Related Posts

Omah Lay – Woman
Music

Omah Lay – Woman

May 20, 2022
Lojay & Sarz  ft. Chris Brown -– Monalisa (Remix)
Music

Lojay & Sarz ft. Chris Brown -– Monalisa (Remix)

May 20, 2022
Jahhz – Man up (Ep)
Music

Jahhz – Man up (Ep)

May 15, 2022
Davido  ft. The Samples  – Stand Strong
Music

Davido ft. The Samples – Stand Strong

May 12, 2022
Zinoleesky – Loving You
Music

Zinoleesky – Loving You

May 12, 2022
Burna boy- Last last
Music

Burna boy- Last last

May 12, 2022
Next Post
Dj Yk – Cash App Waa

Dj Yk – Cash App Waa

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Music of the Week- Marcykeyz Vibe

https://ghanaloaded.com/wp-content/uploads/2017/07/Marcykeyz-Vibe.mp3

Recent Posts

  • Omah Lay – Woman
  • Lojay & Sarz ft. Chris Brown -– Monalisa (Remix)
  • Who is Ogaflex ?
  • Jahhz – Man up (Ep)
  • Davido ft. The Samples – Stand Strong
  • Home
  • Gist
  • Music
  • Video
  • Contact Us

© 2018 Ghana Loaded - Site by: Page Works Media

No Result
View All Result

© 2018 Ghana Loaded - Site by: Page Works Media

Login to your account below

Forgotten Password?

Fill the forms bellow to register

All fields are required. Log In

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In